BABY OKU lyrics


Lord have Mercy Mo Faya Faya
Baby Lord Have Mercy…
Baby yo yo… (oya wine anna wine
anna )
Excuse me mek I enter
Mek I see dis baby baby She de look so sweetie sweetie
She de mek her eye dey waya
She start to de wine am
She dey wine anna wine anna wine
anna
She dey bend anna bend anna Fire dey go know be your fault o
Dance-ya dance-ya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine
anna
Baby you de cause wahala faya faya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine
anna
Baby just de faya de go… (bay
bay bay baby oku) O baby faya de go…. (bay bay bay
baby oku)
Baby just de faya de go… (bay
bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay
baby oku) Lord have Mercy (oya wine anna
wine anna )
Lord have Mercy (oya wine anna
wine anna )
Mo Faya Faya (oya wine anna wine
anna ) Lord have Mercy (oya wine anna
wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine
anna wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine
anna wine anna ) Baby faya faya… (oya wine anna
wine anna )
She dey wine am, she dey wine am
She dey bend am, because she get
am
She dey roll am, she dey go down She dey show dem, because she
get am
Ejuru ejuru, o baby you too sochi
Your back na faya faya, And you
come de show dem faya faya
Babyyy Dance-ya dance-ya baby oku
Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine
anna
Baby you de cause wahala
faya faya baby oku Kirikata kirikata baby oku
De way you de wine anna wine
anna
Baby just de faya de go… (bay
bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay baby oku)
Baby just de faya de go… (bay
bay bay baby oku)
O baby faya de go…. (bay bay bay
baby oku)
Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )
Lord have Mercy (oya wine anna
wine anna )
Mo Faya Faya (oya wine anna wine
anna )
Lord have Mercy (oya wine anna wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine
anna wine anna )
Baby Lord Have Mercy… (oya wine
anna wine anna )
Baby faya faya… (oya wine anna wine anna )
Baby girl can waya, eyyyy, she can
waya
Baby girl can waya, eyyyy, she can
waya
Man I wanna wanna, gonna gonna, gonna gonna wanna wanna wanna
have fun tonight
Wanna wanna, gonna gonna, gonna
gonna wanna wanna wanna have
fun tonight

Comments

Popular posts from this blog

Dangote moves from 76th to 43rd richest man in the world..*shai*